Saturday, January 12, 2008

Identity Song

Integrity, identity: WE are!

Because we dey, I fit dream
Because we choose, I fit deck
If I look and see sey una
tanda well well
my sister, I go do yanga
If I look and see sey una
dey kampe
my broda, I go dance samba

I am....because...WE are!